歌手 AdeKunle Gold It Is What It Is

People wey no dey feed you
Always the first to talk about your life
Look at the irony
Shame you for public come dey beg for side
Don't get it twisted, I no dey kiss ass
That sh*t is not healthy
Keeping my distance
Some people are worse than pandemic

If e go cost my peace
Den I go take my leave
If e no be money
Do not disturb me, please
If e go cost my peace
That's some expensivе sh*t, oh
If e no be money
Do not disturb mе, please

Majisoro, hold on
It is what it is
Mawobe, leave am
Majisoro, hold on
It is what it is
Mawobe, leave am

Money no dey bring happiness, oh
Na when I get money I realize, oh
But I no be hypocrite
I dey pray make you get your own too
See, bad times will never last
Elemi lo ma last, life come at you so fast
Small time you don become wetin you hate
Low-key, they hate their life
And they're lonely, no energy for nobody
We no dey happy for me, for me
Low-key, you hate your life
And you're lonely, no energy for nobody
No waste your time, man, I no see you

If e go cost my peace
Den I go take my leave
If e no be money
Do not disturb me, please
If e go cost my peace
That's some expensive sh*t, oh
If e no be money
Do not disturb me, please

Majisoro, hold on
It is what it is
Mawobe, leave am
Majisoro, hold on
It is what it is
Mawobe, leave am

It Is What It Is 專輯歌曲

歌曲 歌手 專輯
It Is What It Is AdeKunle Gold  It Is What It Is

AdeKunle Gold 熱門歌曲

歌曲 歌手 專輯
It Is What It Is AdeKunle Gold  It Is What It Is
No Forget AdeKunle Gold  Afrobeats With Love, Vol. 4
money AdeKunle Gold  Money
Sinner AdeKunle Gold  Sinner (Remix)
Young Love (Acoustic Version) AdeKunle Gold  Young Love (Acoustic Version)
Antidote AdeKunle Gold  And Then Life Was Beautiful
Differently (feat. Adekunle Gold) AdeKunle Gold  Differently (feat. Adekunle Gold)
Something Different AdeKunle Gold  Something Different
Lost AdeKunle Gold  Lost
Pick Up AdeKunle Gold  Gold
FYE AdeKunle Gold  Catch Me If You Can
Dior, Dior, Dior AdeKunle Gold  Catch Me If You Can
Exclusive AdeKunle Gold  Afro Pop, Vol. 1
Antidote AdeKunle Gold  Antidote
Promise AdeKunle Gold  Promise
AG Baby AdeKunle Gold  Afro Pop, Vol. 1
High AdeKunle Gold  High
Ariwo Ko AdeKunle Gold  Afrobeats Best of 2016
Sinner AdeKunle Gold  Sinner
Mr. Foolish AdeKunle Gold  About 30
One Woman AdeKunle Gold  Catch Me If You Can
Jore (feat. Kizz Daniel) AdeKunle Gold  Jore (feat. Kizz Daniel)
Call on Me AdeKunle Gold  Call on Me
JEEZU (Album Version (Explicit)) AdeKunle Gold  JEEZY (From The Motion Picture Soundtrack “The Book Of Clarence”)
Khartoum AdeKunle Gold  we only talk about real shit when were ****E度up
Sade AdeKunle Gold  Afrobeats With Love, Vol. 3
Friend Zone AdeKunle Gold  The Sounds and Heartbeat of Africa, Vol..44
Sabina AdeKunle Gold  Afro Pop, Vol. 1
Firewood AdeKunle Gold  Afro Pop, Vol. 1
Yoyo AdeKunle Gold  About 30
發表評論
暱稱 :

驗證碼 : 點擊我更換驗證碼
( 禁止謾罵攻擊! )