歌手 Oritse Femi Double Wahala

Ah! Ah! Ah!

Ori wo mi
Eleda mi hey oh
Ah ah
This song is dedicated to Fela Anikulapo Kuti

Musical Taliban
Number one
Obodo ron bodo
Opolo eye
E no be open eye
And if you're new in the game
Make you go pay your tithe
Shebi enu ta 'ja ma fi n ba omo e sere
Lo fi ma sha le 'gba
Ah Ah
Eshin to shi waju
Shebi oun na lafin joba
(Laffs)
Ote
You dey dey there dey hate me
When I am making my money
From Moscow to Malaysia
From Malaysia to Miami
Ko de kan aiye
Ema lo f'oshe yi mi o
If I like I spend my money
Anyway I like it oo
Oh oh
No come near me Mr talku talku

And if you gossip me
You go chop knuckle
Double wahala for dead body
And the owner of dem body
Double wahala for dead body
(Abeg no stop am obodo I dey enjoy gan)
And the owner of dem body
Ah ah ah
Ote
You dey dey there dey hate me
When I dey hustle for my money
(No be so)
From Moscow to Malaysia
(You don see the matter now)
From Malaysia to Miami
Ko kan Aiye
Eye ma f'oshe yi mi o
If I like I spend my money
Anyway I like it oo
(No be lie sha)
Oh oh
No come near me Mr talku talku
And if you gossip me
You go chop knuckle
Many many things happen for ojuelegba
(Scama duro nbe)
And if you do anyhow
Then won ma sha e legba
(Wo wo malo wo eyin oo)
Abi you find yourself o inside surulere
(Ah. You wan go. You wan go shitta)
T'awon omo aiye ba ka e mu kari o ma sare gele
(Wa sere kabakaba)
And from Ikeja to Bariga
From Bariga to Gbagada
From Gbagada to Mowe
Bi moshe n jaiye mi ko kan aiye
E ye oh oh
Oh oh oh oh
Ori wo mi
Eleda mi hey oh
Double wahala for dead body
Double wahala for dem body
And the owner of dem body
Double wahala for dead body
Double wahala for dead body
(E ye oh oh)
(Na wahala you dey find oh oh)
And the owner of dem body
(Laffs)
Ote
You dey dey there dey hate me
When I dey gbadun my money
From Moscow to Malaysia
From Malaysia to Miami
Ko de kan aiye
Ema lo koba mi o
If I like I spend my money
Anyway I like it oo
Oh oh
No come near me Mr talku talku
And if you gossip me
You go chop knuckle
Opolo eye
E no be open eye
And if you are new in the game
Make you go pay your tithe
Shebi enu ta 'ja ma fi n ba omo e sere
Lo fi ma sha le 'gba
Ah Ah
Eshin to shi waju
Shebi oun na lafin joba

MSN (Money Stops Nonsense) 专辑歌曲

歌曲 歌手 专辑
Double Wahala Oritse Femi  MSN (Money Stops Nonsense)

Oritse Femi 热门歌曲

歌曲 歌手 专辑
Double Wahala Oritse Femi  MSN (Money Stops Nonsense)
Double Wahala Oritse Femi  World Music Vibes Vol. 38
Play Am Oritse Femi  Play Am
The EndThe Chairman (feat. Oritse Femi, Frank Edwards & Nanya) Oritse Femi  The Chairman
发布评论
昵称 :

验证码 : 点击更新验证码
( 禁止谩骂攻击! )